Advertisements

[Lyrics] Rema – Reason You Lyrics

Lyrics
Another banger
Oh, omo ‘nwa’
Are you taken or are you available?
Girl, I no dey whine you
If to say I no see anythin’ in you
I no go reason you, I no go reason you, I no go reason you

You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu?
Tell me what can I do

Wñn dè pè mí lò òmògọ’
I don turn laughin’ stock to my friends
Say, “superstar boy like me, for one girl”, I just dey fool myself
You are special to me
I no fit reason you less
You dey shack me like Pami, from the day wey I see you
Melanin shinin’
I love that dress and the person in i-it
In my feelings, Oluwa gan sef deserve credit
Ọmọgè, anythin’ you want
I go give you like say I be genie
And, the way you dey move, e be like say you get boyfriend
I say, make I ask you
Oh, omo ‘nwa’
Are you taken or are you available? (are you available?)
Girl, I no dey whine you
If to say I no see anythin’ in you
I no go reason you (I no), I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you (I no), I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu?
Tell me what can I do (can I do)
If to say I no see anythin’ in you
I no go reason you, I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you, I no go reason you
Girls dey find me unto globally
You see me first hand and you no come lobby
The thing dey muzz me
And, you dey vex for men ’cause her ex dey toxic
Girl, I’m sorry on behalf of every-body
Shey na money, take am, baby, kilo kanmi?
Melanin shinin’
I love that dress and the person in i-it
In my feelings, Oluwa gan sef deserve credit
Omoge, anythin’ you want
I go give you like say I be genie
And, the way you dey move, e be like say you get boyfriend
I say, make I ask you
Oh, omo ‘nwa’
Are you taken or are you available? (are you available?)
Girl, I no dey whine you
If to say I no see anythin’ in you
I no go reason you, I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu? (heart and my medu?)
Tell me what can I do
If to say I no see anythin’ in you
I no go reason you, I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you, I no go reason you

Advertisements
Advertisements
Advertisements
See also  [Lyrics] Lil Baby – Ride Or Die (Ft. Marlo & Bite Da Don) Lyrics
Click to Comment

Leave a Reply

.

I need help with…