Advertisements

[Lyrics] Falz – Yakubu (ft. Vector) Lyrics

Lyrics
Mr Yakubu ẹ ma n se bi fraudster
You don’t want to prosper
Come and collect Oscar
Three hundred billion te gba lọwọ ijọba
Kí le fi se ná sir (A ti fi je mossa)
Twitter dey talk
This one go hot
Other chairman corrupt but
This one is not
Youth sef dey talk
When we protest they shot
Make we carry PVC
Make we see wetin go sup (Go sup)
Suddenly e scatter
Area boy ti jagba
As ole dey japa
Ọlọpa dey guide am
You wayo the number
The portal e shut down
You drop us the lamba
Somebody e hack am
Mr Yakubu ẹ ma n se bi fraudstеr (Ah ah)
Mr Yakubu ẹ ma n se bi fraudster
Mr Yakubu ẹ ma n se bi fraudstеr (Ah ah are you calling a dignity)
Mr Yakubu ẹ ma n se bi fraudster
The same Mr Yakubu who
Oju at’ọrun
Ẹnu no dey work (Work)
Ọpọlọ ti burst (Burst)
Na who do the law (Law)
Na who kill the law (Law)
Who people go ask (Law)
Na who dem go call (Law)
I been dey my own (Dey my own)
Shey make I do like I no know wetin I know (Wey I know)
Or make I do like I no see wetin I see (See)
Shey make I be person wey no be wetin I be (Wey I be)
You must be stupid if you think you have a case (Have a case)
Mr Yakubu who came from out of space (Out of space)
Mr Yakubu who is not like Gowon (No)
He’s not head of state (No)
He doesn’t need a gun (No no)
He took the results verified by a lot (Yes)
The honorable court even ruled back then
That all parties can go ahead and access the source of their claims
Mr Yakubu is just a name
Mr Yakubu ẹ ma n se bi fraudster (First argument
I’ll leave the rest for the next argument)
Mr Yakubu ẹ ma n se bi fraudster (Calling me names)
Yeah
Ki lo wi
Talk am make I hear (Make I hear)
Ole
Alatenuje
You want lie say the cheddar no flow
The right thing na wetin you no know
Lion no dey sleep for jungle
As the breeze blow fowl nyash e don show
Lion no dey sleep for jungle
As the breeze blow fowl nyash e don show
Thank you my Lord
I respect you my Lord
Unreasonable tribal prejudice galore
Sebi wọn ti sanwo ẹ ti sáré kọ
O wa sọ fun p’o ti jọba tan kan ma gbadebọ
No be say the job clean dem no get janitor
Evidence everywhere everybody capture
Wetin you come write for inside your report card
You think two hundred million people are not smart
Mr Yakubu ẹ ma n se bi fraudster
Mr Yakubu ẹ ma n se bi fraudster
Mr Yakubu ẹ ma n se bi fraudster
Mr Yakubu ẹ ma n se bi fraudster

Advertisements
Advertisements
Advertisements
See also  [Lyrics] Roddy Ricch – Get Swept Lyrics
Click to Comment

Leave a Reply

.

I need help with…