Advertisements

[Lyrics] Adekunle Gold – Not My Problem Lyrics

Not my problem
Na your problem
Se I no dey satisfy you
24/7 I dey ride I don tey wey beside you
Baby no make I remind you
Sey my love is the sweetest, nah, you can’t deny boo
Na you say AG baby o I go carry your baby
Ah, ah
No be one of your word oh
I dey true you dey paro o
You dey play with my mind o
Dey turning my head like merry-go-round o
You dey go back and forth o
Say I am the one but you choosing yourself o
Wahala o
Today you wan stay, tomorrow you wan go
No get control, my heart breaks slow
Baby I no beg you if you wan go
Coz it’s not my problem
I no go wait for you to see I’m not your option
I no wan hear story see it’s your problem
I no go hold you down, if you show me doubt na your problem
Omo it’s your problem, your problem, oh, oh
Girls plenty, plenty
Why you come dey play like say I be your obolo o
Eye don detty, detty
Wetin you dey do me onyi mi l’opo lo o
I no blame you no be your fault o
Na me go find love o instead money
See, one tear drop I no dey owe you
Baby if you leave me onto the next now now
You dey play with my mind o
Dey turning my head like merry-go-round o
You dey go back and forth o
Say I am the one but you choosing yourself o
Wahala o
Today you wan stay, tomorrow you wan go
No get control, my heart breaks slow
Baby I no beg you if you wan go
Coz it’s not my problem
I no go wait for you to see I’m not your option
I no wan hear story see it’s your problem
I no go hold you down, if you show me doubt na your problem
Omo it’s your problem, your problem
It’s not my problem
I no go wait for you to see I’m not your option
I no wan hear story se it’s your problem
I no go hold you down, if you show me doubt na your problem
Omo it’s your problem, your problem, oh, oh

Advertisements
Advertisements
Advertisements
See also  [Lyrics] Post Malone – Green Thumb Lyrics
Click to Comment

Leave a Reply

.

I need help with…