Advertisements
Advertisements

[Lyrics] Mohbad – Father Abraham Lyrics

[Chorus]
Holy Ghost
Come down
Father Abraham
Come down
Holy Ghost
Come down
Father Abraham
Come down
Cause your people are going astray
Come down
They no love each other other again
Come down
Asset dey worry some
Come down
This life no balance again
Come down

Advertisements

[Post-Chorus]
Ayinla ayinla
You know how you dey cause
Yawa yawa
Shebi you see Alfa
Alfa
Wey dey smoke gbana
You might also like
Walking Dead (Tribute to Mohbad)
Ayox
Sorry
Mohbad
Feel Good
Mohbad
[Verse]
Tinbani pe kosumi
Tinbani pe kosumiIro ni mon pa ye ye
Tinbani pe kosumi
Tinbani pe kosumi
Baba knack daughter
So many plenty matter
Mama kill n pikin because of money
Baba knack daughter
So many plenty matter
Mama kill n pikin because of money
Government dey show us pepper
Ebi ti so wa de le se
Graduate dey sell pepper
Landlord fi ile ta tete

Advertisements

[Chorus]
Holy Ghost
Come down
Father Abraham
Come down
Holy Ghost
Come down
Father Abraham
Come down
Cause your people are going astray
Come down
They no love each other other again
Come down
Wa wo owu aaye su wa da
Ironu so wa da oloja
Emi olorun sokale
Come down
[Outro]
Ayinla ayinla
You know how you dey cause
Yawa yawa
Shebi you see Alfa
Alfa
Wey dey smoke gbana

Advertisements
See also  [Lyrics] MIKE – Pray For Him (ft Wiki & The Alchemist) Lyrics
Click to Comment

Leave a Reply

.

I need help with…