Advertisements

[Lyrics] Babyboy AV – Quick Question Lyrics

Lyrics
Quick question for the one I love
Quick question for one wey dey totori man
How many times dem go do you roro for outside
Another day
Another time e don pass make we gum body
(Ah Oluwa, Oluwa oh I try)
But me I no go try forever oo
I no be that guy
Me I be different kind person my girl
And I go show 5 star lifestyle
You go shake body oh
Shake body well well
You be fine girl
And I be bad boy
Girl make we connect
Me I be different kind person my girl
And I go show 5 star lifestyle
You go shake body oh
Shake body well well
You be fine girl
And I be bad boy
Girl make we connect
Your body bad
E dey cause traffic
E dey cause problem
Hm hmm hmmm
Your body gallant
Girl you gallant
Oh oh gallant (Oh oh, gallant)
Any man wey come go collect
Kadunka dunkpakpa dun kpa katam
Cause I dey take your matter personal
So personal, hm hmm hmmm
Me I be different kind person my girl
And I go show 5 star lifestyle
You go shake body oh
Shake body well well
You be fine girl
And I be bad boy
Girl make we connect
Me I be different kind person my girl
And I go show 5 star lifestyle
You go shake body oh
Shake body well well
You be fine girl
And I be bad boy
Girl make we connect

Advertisements
Advertisements
Advertisements
See also  [Lyrics] Meek Mill – Perfectionist (Ft Rick Ross) Lyrics
Click to Comment

Leave a Reply

.

I need help with…